Jul 24, 08:57 AM

Corruption fighter

My People, See as “corruption fighter” Oga Buhari Carry heavy criminals wey even get matter with EFCC do ministers. Naija don castooooooo. I hope say una eye don clear. Una dey see the level? Na Die be dis if we persist in our Docility.

Replies

(2)
Jul 24, 10:33 AM
Aswr woh mah sister,Nija matter Don tire me woh
Jul 24, 10:50 AM
No hope for this country let's just see where all this madness will end.
×